Kenyan housing tax law: Key points you suppose know
Wia dis photo come from, Getty ImagesMarch 19, 2024Kenyan President William Ruto don sign one new law wey go require Kenyans to pay a 1.5% monthly tax to fund construction of low-cost houses.In the controversial Affordable Housing Act 2024 don reintroduce mandatory levy wey in goment bin start to dey deduct last year July from both employers and employees.In courts bin declare in housing tax unconstitutional sake of say e bin no get legal framework to support in deductions.Court bin also rule say di levy unfairly targets Kenyans wey dey work for in formal sector and order payments to dey…